Falz and Sayi Shay enter the cover for Complete Fashion Magazine this magazine mek sense
The magazine talk about how the two music star take struggle reach where dem dey now. Na so life be, if you worl hard people go celebrate you, but as you dey work hard, no forget to work smart.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion.Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
Wetin you think say "N'abania" Flavour dey yarn with im two pikin? , oya check out the picture."N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for I
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
ConversionConversion EmoticonEmoticon