Footballer,
Samuel Eto’o , as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con branch of
Peter Okoye of PSquare, Mansion
The singer wey won happy die, enter im Instagram con post the picture con capture.
“Guess who came thru?” the singer captioned one of the photos with the footballer, adding in another, “At home With @setoo9.”
The P square mansion dey for Parkview Homes, Inside Ikoyi.
Peter and Eto, don be tight paddy, ever since, dem go one European promotional waka for 2016.
Tori come out say,
Okoye and
Eto’o dey plan to get Football club.
A post shared by Peter okoye Psquare (@peterpsquare) on Apr 15, 2017 at 8:03am PDT
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo. And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgery Fine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
Musician 9ice don dey on a wavy level as im surprise us with dreadlocks hairstyle. Naija musician, 9ice, don surprise us with im new hairstyle, e be like say the guy don join bad gan
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMoreloss Today, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
ConversionConversion EmoticonEmoticon