37 year old,
Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year old wife to one, I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.
The wife wey name na,
Obiageli, nayim her husband, chain for generator from Friday night, 14th April till the next morning, Saturday 15th April, 2017.
Dem say the man beat her like say tomorrow no dey, before im chain her.
The State Commissioner for Police,
Ahmed Iliyasu, don yarn say, this badness pass devil own. and im don transfer the case enter Anti- Human Trafficking and Child Labour Unit for the state Investigation and Intelligence Department, so dem go chuck beta eye inside the matter, and deal with the man wella.
Im still draw ear for the state people say, mek dem dey careful, dem no won use ear hear sat this kind badness shelle again.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
Watch Video: Stephanie Otobo, don share original screen shot of her video chat with Apostle Johnson Suleiman.Stephanie Otobo, been yarn say, na she be the ex mistress of Apostle Johnson Suleman, wey be Genera
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
ConversionConversion EmoticonEmoticon