Christ Smalling MAN-U defender eat food wey dey poison Con Faint, injure eye and head



Christ Smalling wey be MAN  U defender faint, dey con rusham go hospital for on Monday wey im go holiday for Bali

Dey say na food poisoning o, and as im fall im injure im eye and im head but im don well sha according wetin MAN U release for their website

Read wetin dem talk for the website.
'“Manchester United can clarify Chris Smalling has had food poisoning during his holiday, which resulted in him fainting on Sunday. The 26-year-old defender was taken to the hospital and is now feeling fine.
“Smalling is currently on vacation following his time with England at Euro 2016 before reporting back for pre-season training later this month.”


Previous
Next Post »

Featured Video