Bukky Ajayi wey be Legend for the Nigeria movie industry don die for 82 years,, today July 6th
Punch Confirm say she die wen she dey talk for telephone, but dey never give us more Tory ontop the matter
Befor her death she win the AMVCA Merit Award 2016
Read wetin she talk that day
“I wish I could stand up. But if I stand up I will fall down. Are you all standing for me? Thank you. I am very very grateful to you.”
Mek her Soul Rest In Peace Amen
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
ConversionConversion EmoticonEmoticon