Davido Don comout dey shout kweke for Sony Music head, wey be say im sign deal with for some month now.
Davido shout cause of im album wey dey no gree release as im won enter the American Market
TaleTV say Davido dey Para with SonyMusic.
Davido PR, say dem dey delay the release of the album and con still say dey no dey help Davido enter the American music since wey im enter FaderMagazine cover
Davido don shout say, if dey no do well im go waka comot or quit the deal before this year go end.
Davido been post the copy of the news for Instagram wey entertainment blog post, later later im con delete am
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
Singer Shaydee yarn say im don leave Banky W record label E.M.E as im wish Banky Happy Birthday. Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from Bank
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
Photos: lolz see the cloth wey South African Dancer, Skolopad slay enter The South African Music Awards. South African Music Award wey shelle on Saturday 27th May 2017, inside SunCity bring plenty s
ConversionConversion EmoticonEmoticon