Dey sentenced Lionel Messi go 21 Months for prison sake of tax fraud



Spanish media say dey don sentenced Argentina and bercelona footballer Lionel Messi for 21 months for prison for tax fraud.



Dem say dey sentenced im papa Jorge Messi self, for say im defraud Spain of €4.1m (£3.5m; $4.5m) between 2007 and 2009

Dey con still fine dem with Millions of euros for say dey hid one house for Belize and Uruguay, mek people no know so dey go avoid to pay tax.

But he belike say dey no go, go jail. as dey fit dey serve the 2 years under probation according to Spanish system.

Dey fined dem guilty for three counts for tax fraud for on wednesday for  Bercelona court

As  the matter be wey dem dey talk for court, Lionel messi say im no know anything about all im money or about in account wey im get, say na ball him dey play.

Previous
Next Post »

Featured Video