America tennis player Serena Williams don nack another record as she don win her 7th wimbledon title for today july 9.
She reach 7-5,6-3 win for Center court for on Saturday against German
Angelique Kerber
Angelique Kerber don win
Serena before for Australia open final for January.
As
Serena don win so, she don dey raise shoulder reach the Second Grand as she don reach
Steffi Graf record wey dey 22 grand slam total.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Serena Williams beat her sister Venus Williams to set Grand Slam record Serena williams 23 na Grand slam single Champion, 7 Australian Open champion, con be world no
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
#AWCON2016 Naija Super Falcons beat South African Bayana Bayana 1:0 to qualify for Women African Cup of Nations (AWCON) final Naija Super Falcons don qualify for the final match of the Women African Cup of Nations (AWCON) as
Diago Maradona don dey beg Messi say mek him no Retire.Diego Maradona don come out dey beg Messi say Abeg, abeg, na beg i dey beg o. No retire from
ConversionConversion EmoticonEmoticon