Vice Presido Yemi Osibanjo don comout dey say Niger Delta Avengers dey fight for their pocket.
Im talk this one for, wey im dey teach for Elizade University Ilara Mokun inside Ondo state.
And dey title this im teaching
“The Future: Here Earlier Than We Thought:" Say ADN no Dey fight for the people wey dey Niger Delta. say how you go dey fight for Freedom and you dey scatter pipeline?
Read wetin im talk
“The Niger Delta Avengers are not freedom fighters, they are not fighting for any freedom, they only fight for their pockets. You can’t be blowing up pipelines and compound the problem of the region and be saying you are fighting for freedom.“It is not acceptable for anybody under any guise to be vandalising and say they are avenging, that is not acceptable.”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senate don yarn say, mek the Oga kpatakpata of Customs Hameed Ali resign as im no gree wear uniform con see dem for senate house..The Senate today, don tell the Oga kpatakpata of Customs, Hameed Ali, say mek im resign, as Oga kpa
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
ConversionConversion EmoticonEmoticon