Mek Una no fear Cristiano Ronald or im team- Poland Boss



Poland boss Adam Nawalka don comout dey say Cristiano Ronaldo na good player wey  sabi like say tomorrow no dey. im talk this one for one  Prematch news conference today Wednesday.


Im talk this one as Portugal for on thursday go play the Euro 2016 quarterfinal for Marselle

The Poland boss say mek im team dey strong  o , say no be small people dey won go follow  play match.

The 58 years old Adam Nawalka  still say even if dey win plenty match.
Like wey dem come second for Group C after dey win Northern Ireland 1-0 and Ukraine 0-0 and draw with Germany con still beat Switzerland for Penalty for the last 16, no mean say dem go sitdown.




Previous
Next Post »

Featured Video