John Paul Ojaojogwu wey dey part of the 100 wey dey select for the Enterpreneurship and leadership training for 2016 Mandela Washington Fellowship die.
dey hole the memorial vigil for the United Methodist Church US yesterday for im honour
John die on saturday 25th wen im dey waka pass Virginia Polytechnic Institute and State University.
Etisalat card (858434407453712) Abeg if na you be the first to load this card enter Twitter mek you tweet at us for
@kweke_tory or FACEBOOK for
@kweketory
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
This fine lady and her husband to be nayim Die for serious accident as dem dey travel.This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die
ConversionConversion EmoticonEmoticon