Adesola Amosu, don return N21bn wey in carry waka
Bolaji Ayorinde (SAN) , don comout dey tell Federal high court inside lagos say the past chief of air staff Adesola Amosu don bring back money wey reach N21billion wey in thief the time wey im dey office. EFCC say na N2.6bn
Read wetin im talk....
“He has remitted colossal sums of money to the Federal Government, although not in admittance of guilt, but out of cooperation with security agencies. My application is that bail be granted to the first defendant on self-recognition. Let those terms be liberal. He has been reporting to the EFCC, sometimes twice a week. The first defendant will make himself available for trial,”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
Senator Ben Murray Bruce use goat describe Naija politicians. Senator Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
ConversionConversion EmoticonEmoticon