One boko haram suicide bomber kill imself and ten people as him blow imself for Djakana near the Nigeria border for cameroon.
Dey say some injure and some dey hospital and dey still say most of the people wey die, na people wey dey the local vigilant group wey dey assign to gbege boko haram for that area
As the matter be 20,000 people don die ontop this boko haram matter inside nigeria even Niger and plenty no get house...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
#IstandwithNigeria: See Photo: The We no go gree waka kick off for Lagos, Abuja and Ibadan as Seyi Law, Charly Boy join dem. Meet, Seyi Law and Area Fada Charley Boy, as dey lead the We no go gree waka.
As we dey yarn, t
People wey gbege Istanbul Airport come from Uzbek, Russian, Kyrgyz.--Turkish OfficialTurkish Official say the bombers come from Uzbek, Russian, Kyrgyz.
One Turkish govern
ConversionConversion EmoticonEmoticon