The former transport minister for Transport Ojo Maduekwe don Die, im die for im house for Abuja for 71 years.
Dey born the former National secretary for PDP on may 6, 1945 for Abia
people knowam as the keke minister; after im tell Nigerians say mek dey Use Bicycle AS transportation.
Im been be the minister of foreign affairs and culture and tourism for that time wey Olusegun Obasanjo be presido of Naija.
Ojo Maduekwe be the PDP Secretary of the Board of Trustees.
MTN card (4688270751273022) Abeg if na you be the first to load this card enter Twitter mek you tweet at us for @kweke_tory or FACEBOOK for @kweketory
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
ConversionConversion EmoticonEmoticon