The Nigeria Super Falcons don win the 2016 Africa Women Cup Of Nations as dey beat the Cameroon Indomitable Lionesses inside Cameroon.
Super Falcons don mek Naija proud, as dey beat Cameroon for their home 1-0.
Desire Oparanozie nayim score the goal six minutes before the game end, as people dey think say no team go score.
The Stadium, wey carry more than 40,000 people shock as Naija score the goal, even
Presido Paul Biya wey be the Presido of Cameroon mouth open as Naija Win the game.
Now Nigeria still carry the crown as dey win Namibia since 2 years ago.
This one don be the eight time wey Nigeria carry the title, but if you count the ones wey dey play between 1991 to 1995 before dey change the competition to Africa Womens Championship, na 10 times Naija don carry am.
As he be, Ghana go hosts the next edition for the AWCON 2018.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Serena Williams don win the 7th Wimbledon title,as she raise shoulder with second Grand Slam record.America tennis player Serena Williams don nack another record as she don win her 7th wimbledon titl
Football fans enter twitter dey lash Messi sake of im retirementFootball fans don enter twitter dey gbege Messi.
As the matter be, plenty football fans both the
Dey don give Mikel Obi captain and Number 10 jersey for im new club Tianjin Teda
As he be, the Chelsea midfielder, don nack im first goal for the club.
Super Eagles captai
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
ConversionConversion EmoticonEmoticon