Hmmmm Why he be say, for Nigeria Na Only Northern side, nayim all this kind things dey happon.
This one shele yesterday 2nd of December inside Plateau state specialist hospital, jos.
As the matter be, the conjoined twins dey 28weeks old wey dey born dem.
Dey join for thorax and belle and dey get the same hand and legs, dey weighed 1.4g. but dey later die sha.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Billionaire Mike Adenuga son, Paddy Adenuga give all the ladies wey dey enter im DM subtle message.Billionaire business man Mike Adenuga son wey be Paddy Adenuga get message for the ladies.
Pad
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
ConversionConversion EmoticonEmoticon