Mavin Records singer Korede Bello don officially release im debut album ‘Belloved’. The singer announced this one for im Instagram, a...
Read More
Showing posts with label MusicReview. Show all posts
Showing posts with label MusicReview. Show all posts
Kano based musician nayim dem arrest sake of say im release song wey censors Board never approve.
Kano-based musician wey name na Sadiq Zazzabi , nayim Kano State Censors Board arrest for say, the board no approve im new Music before im r...
Read More
Check out this funny Official Music Video of Timi Dakolo ft the yard people "Medicine"
The video yarn about Timi Dakolo wife and pikin, as the wife dey mek sure say things go fine wella inside house. Timi Dakolo don re...
Read More

G world wide acts SugarBoy don set to release im Debut Album wey im call “Believe”
G-Worldwide Entertainment dancehall artiste Sugarboy , don announce im plan to release im debut album “BELIEVE” for on the 22nd of April 201...
Read More

We don wait tire to see Cobhams Asuquo Album "For You" oya see the album list wey im release.
Cobhams Asuquo wey be Award-winning producer, musician and songwriter, don release im tracklist, for im album wey im go soon release, and i...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)