Cobhams Asuquo wey be Award-winning producer, musician and songwriter, don release im tracklist, for im album wey im go soon release, and im call am “For You”‘.
We don dey wait for this album, and we don wait tire, as this album drop two weeks after 5 years wey im don dey write am, plus the record wey im do, and collabo dem.
Artiste wey dey this 14-track album, na Grammy award-winning producer,
Stellar and
Dove Aaron Lindsey, singer/songwriter
Claire Hendershot and chocolate City artists
Nosa.
And this album go drop on March 12th:
Oya see the full 14 tracks wey the album list get.
1. Make Our Hearts
2. Here It Is
3. Highly Lifted (feat. Aaron Lindsey)
4. No One (feat. Nosa)
5. Oh How I love (feat. Claire Hendershot)
6. Let Your Kingdom Come
7. For You
8. More Of You
9. Glorious Deliverer
10. Here I Am
11. Ordinary People
12. Eyin Sa
13. Praise To The Lord (feat. Claire Hendershot)
14. Angels All Round
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Singer Shaydee yarn say im don leave Banky W record label E.M.E as im wish Banky Happy Birthday. Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from Bank
#BBNaija "I spent $1 million in 3 months" Davido advise the house mate say mek dem use their money well, as im visit dem yesterday.Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Davido ask the house mate, wetin
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
ConversionConversion EmoticonEmoticon