G-Worldwide Entertainment dancehall artiste Sugarboy, don announce im plan to release im debut album “BELIEVE” for on the 22nd of April 2017.
As he be, this album, nayim go be the second album, wey go come out of G-Worldwide label after Kiss Daniel own.
Sugarboy don been released im major hits like “Hola Hola”, “Double”, “Legalize”, and “Dada Omo” and “God’s work” as im collabo with other acts wey dey the G-Worldwide label.
So wey dey wait till 22 April...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarnYesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page,
Ex house mate of Big Brother Naija Gifty don open her official website, say she get more project to open.Some days ago, former Big Brother Naija housemate, Gifty, share some mek sense photo, wey dey mek b
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Music: Olamide - updateOya wo! The YBNL oga don enter kitchen again, con Cook one make sense gbedu wey dey bust our kidney
ConversionConversion EmoticonEmoticon