Check out this funny Official Music Video of Timi Dakolo ft the yard people "Medicine"



 The video yarn about Timi Dakolo wife and pikin, as the wife dey mek sure say things go fine wella inside house.

Image result wey dey for medicine timidakolo

Timi Dakolo don release im latest single video ‘Medicine’ wey Cobhams Asuquo produce, as this song go dey inside im album wey go soon come out ‘Love and Consequences’.

And na Clarence Peters shot this video.



Previous
Next Post »

Featured Video