Today, Nollywood Actor, Jim Iyke , post picture of imsef as im dey offload piss for side of road, where im for caption say. “Road trip ba...
Read More
Showing posts with label Lifestyle. Show all posts
Showing posts with label Lifestyle. Show all posts
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarn
Yesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page, con yarn how e dey doam if im no wear ...
Read More
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.
We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop. As the matter be, the actress post in front of gate, as she ...
Read More
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.
Banky W don chuck mouth inside Davido , Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmouth, wey dey fly for their social handl...
Read More
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.
wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social media. As the matter be, Davido been...
Read More
Reuben Abati: The Nnamdi Kanu Phenomenon.
The most discussed subject in Nigeria today is what is called “restructuring” and indeed so popular is this subject that it has attracted th...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)