The officers of the Lagos state Police Marine, don see the body of
Dr Allwell Oji wey kill im self as im jump enter Lagoon for third mainland bridge for on March 19th, 2017.
Dem fine the body after 4 days, for about 4:00 pm on Wednesday, March 22nd, 2017 around CMS area near the lagoon.
As he be, im pick one call, wey im no know, na there im for tell im driver say, mek im park, na so im jump enter the lagoon.
The Lagos State Commissioner of Police, wey be Mr
Fatai Owoseni, yarn say the members of the late doctor family don come see the body.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
ConversionConversion EmoticonEmoticon