Paul Okoye of Psquare and im beautiful onyinye, wey be
Anita , celebrate their 3rd year wedding anniversary.
As he be, the two lovers don dey together for like 13 years, now dem dey celebrate their 3rd wedding anniversary today.
Dem enter their IG page, con wish dem self happy wedding anniversary.
A post shared by Paul Psquare (@rudeboypsquare) on Mar 22, 2017 at 5:24am PDT
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.
Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die, T
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social. 5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Nollywood actor Chiwetalu Agu don set to release 5 track music video album wey im title "Mr President". Nigerian actor Chiwetalu Agu, don set to release one music video wey im call "Mr President".
As
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017 Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
ConversionConversion EmoticonEmoticon