Beyonce wey carry belle as the tory enter every ikoro, yesterday, still dey every body mouth, as she carry twins.
Beyonce happiness, don cause plenty yarn for obodo Naija and the world.
As he be, she enter belle photo shoot with her daughter Blue Ivy, and she relase plenty photos of her self and her belle.
check the photos, maybe if your turn reach, you go slay pass Beyonce *wink*.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarnYesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page,
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
#BBNaija "I spent $1 million in 3 months" Davido advise the house mate say mek dem use their money well, as im visit dem yesterday.Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Davido ask the house mate, wetin
ConversionConversion EmoticonEmoticon