The former US Presido Bill Clinton and im wife wey be Hillary Clinton, go show face for Donald Trump Inauguration.
Former Democratic Presidential Candidate
Hilary Clinton, don plan to show her face for
Donald Trump Inauguration, wey go shele on January 20 inside Washinton, D.C.
The husband and wife go show face live, to see how dem go swear for
Donald trump, wey go be the 45th Presido of the country.
This approko enter our ear, after
George W. Bush, yan say, im self go show face with im wife,
Laura Bush for the event.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Certificate Wahala: Senator Dino Melaye don put N5bn sue ontop Sahara reporters head.Senator Dino Melaye wey be APC member for Kogi, today, don put N5bn sue ontop Sahara Reporters
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a weekParis Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
ConversionConversion EmoticonEmoticon