Singer Jenet Jackson and her Hubby don born their first pikin
As the matter be,
Jenet Jackson and her billionaire-hubby
Wissam Al Mana, born this their first pikin for on Tuesday January 3, 2017.
The Husband and wife wey marry for 2012, don finally fine happiness as dem born boy.
The pikin name na
Eissa Al Manna.
‘Janet had a stress-free healthy delivery and is resting comfortably,’ Janet Jackson rep yan for one statement
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Musical Taliban Oritsefemi don pack enter im multi million naira house for Lekki phase 1..Nigerian singer, Oritsefemi Majemite Ekele, wey start from Ajegunle, enter Festac, later enter Ikej
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
ConversionConversion EmoticonEmoticon