The senate don reject Ibrahim Magu as the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) Chairman.
The Senate come out dey shout ontop the matter. dem say NO capital NO. we no want Ibrahim Magu as EFCC Chairman. even as Presido Buhari send letter give dem for July, say mek dem confirm Ibrahim as EFCC Oga.
The senate say their decision dey base on the "security report wey dey their table".
The senate don confirm the nomination of the other 4 members wey dey EFCC con carry dem for more screening.
ConversionConversion EmoticonEmoticon