People wey get MMM, don come out, say dem won left the freeze ontop people money, wey dem put ontop the scheme as Naija people don cry, sote some kill demself onto the matter.
As the matter be, some people dey yan say, this MMM, no work for South Africa and Zimbabwe and dem don ban am for China.
But MMM say dem go release some of their subscribers (Mavro) money before 30 days and dey fit do am by batch.
Dey talk this one, after one shape shape meeting wey dem get on Wednesday December 14, 2016, for MMM Nigeria Global office, as dem say the freeze, na to mek sure say the site dey work wella as dem dey do, some restructure.
MMM Nigeria yan say for the one month, wey dem freeze their mavro account, their money go continue dey grow..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Social media enter fire after this boy pose inside casket.Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter ev
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
ConversionConversion EmoticonEmoticon