TV host Toke Makinwa visit her childhood house after years



Toke makinwa wey be TV host visit her childhood house where fire for kill her mama and papa.



This na the first time, wey Toke Makinwa dey visit that place since when she dey eight years.

For her book wey she write"On Becoming" she yan about how fire take bring their house down cause of gas wey leak and that time she dey eight years.

She visit their today as na today this gbege happon for that year. As she loss her parent and her cousine inside that fire.

Read wetin she write for Instagram
"2 radio interviews, and a visit to where I lived as a child in Abuja. I've never been back there, it holds so much emotions and I always told myself I will only go once I have exhaled.
Today I did; it was good to see where I played as a child, my home and so much more."




Previous
Next Post »

Featured Video