See Photo: Plenty Celebs and Ogbonge People inside Naija nayim show face for Heineken #OneLastTime party



Heineken host Celebs and ogbonge Naija people inside their end of year party.

Olamide

Heineken for on Saturday, December 17, host plenty celebs and Ogboge people wey dey inside Naija, for their end of year party as this one mark the end of wetin Heinekin dey do for the year.

 This one shelle for their Heineken House inside Lagos.

Like we talk before, plenty celebs nayim show face, as dem mek sure say, no dulling for the party.
Tiwa savage, Olamide and Falz wey come too, Perform their make sense gbedu for this ogbonge party as jollyfication scatter every where.

Other media people and celebs wey show face na...

Tee-Y MixToke Makinwa, Uti Nwachukwu, Bovi, Uche Nnaji, Ayo Van Elma, Vimbai Mutinhiri, Efe Tommy, Darey Art-AladeOzzy Agu, Tosin Ajibade, Bolanle Olukanni, Kelechi Amadi-Obi

This one go be the last party wey Heineken go do inside the Heineken house Lagos.

See Pics

Tiwa Savage
Olamide performing at the show.
Falz performing at the party
Guests were delighted with several hit songs by their favourite entertained.
Bovi with other guests at the Heineken One Last Time party
Toke Makinwa
Obabiyi Fagade_ Brand Manager, Heineken, Ngozi Nkwoji_ Senior Brand Manager, Heineken, Do2tun, host of the Heineken One Last Time party
Bolanle Olukanni
Uti Nwachukwu
Tee-Y Mix
Ifan Ifeanyi
Ayo Van Elma



Previous
Next Post »

Featured Video