Peace ambassador wey name na Hajiya Ramatu Tijanu, nayim we hear say donate bags of rice to Christian women wey no get husband for Christmas jollification.
Hajiya Ramatu Tijjani wey be Muslim nayim we hear say give rice and some other things to the widows wey dey Christ Evangelists Church Ministry inside Sabon Tasha Kaduna.
she yan say, as Peace ambassador wey she be, this na one thing wey she suppose to do, to mek sure say peace dey between different religion wey dey we country, and suffer head wey dey inside Naija go reduce.
she con still dey yan say mek other big men wey dey we country, show love to this people wey no hol pay.
She con still hail the General overseer of Christ Evangelical Church Ministry
Pastor Yohanna Buru, for say im dey always show love to People, wey dey IDP camp as im dey donate ontop their head.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
ConversionConversion EmoticonEmoticon