Arik Airlines workers don start to shout "we no go gree" ontop pay wey Arik no wan pay dem, inside Murtala Mohammed International Airport.
As the matter be, na 7 months Salary nayim Arik dey hol this pay, but the matter don reach the workers neck, nayim mek dem come out, carry placard dey show how their vexination plus paraness fit crash plain.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
ConversionConversion EmoticonEmoticon