Hadi Sirika wey be the Minister ontop state Aviation matter, yan say dem go close Nnamdi Azikiwe International Airport (NAIA), Abuja for six weeks.
As the matter be, the minister yan say between February and March, next year, the Airport go close. im yan this one to news people inside Abuja yesterday.
Hadi Sirika say, the reason wey mek dem won close the Airport for 6 months, na to mek construction company, wey be Julius Berger Plc, come do some construction ontop the roads wey plain dey pass, as the road no good.
The Minister say, na Kaduna airport, people from Abuja go use travel from anywhere for the world.
Read wetin im talk about fuel scarcity wey don affect some airlines inside Naija.
“Talk is ongoing with oil marketers, the Ministry of Petroleum and Central Bank of Nigeria to resolve the crisis. Very soon, the country will be out of this, as we cannot be relying on Ghana for aviation fuel.”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon