Naija Senate yarn say dey no gree mek FG sell National Assets as dey Reject proposal wey FG bring.



Senate don come out dey shout kweke o, say dey no gree at all, at all, as Federal Government tell dem say, dey won sell some National Assets.

The Senate talk this one for won Plenary session on Tuesday for September 27 as FG don talk before say dey won sell some assets for Naija, so that dey go fit get money take bring Naija comot from this recession Wahala wey we dey.



Dey post this one for their Twitter handle too..
see wetin dey post...
“The senate rejected prayer 3 of the recommendations which sought for the sale of National Assets to shore up Foreign Reserve,” the legislative chamber talk this one for their twitter handle.


Previous
Next Post »

Featured Video