Church members naked and seriously beat Two thief wey thief Okada for church inside Anambra.



Church members gbege Two thives after dey thife Okada for church, inside Anambra


Church Members wey dey vex like say tomorrow no dey, naked and seriously beat two thief, wey thief Okada, for  Sacred Heart Catholic Church inside Ukunu Eziora Ozubulu, Nnewi Anambra state for the 5.30am mass for yesterday September 27th.


Omo this recession don turn member of the church to something else o lol, at least the guys go know say no be every where, dey suppose chuk hand, dey no fit even give God respect.

Dey don carry dem give police sha.

See pics




Previous
Next Post »

Featured Video