Minister for Finance yarn say Naija go soon come out from this economy wahala (Recession)



Kemi Adeosun wey be Minster of finance yarn say Naija don already dey comot from this economy wahala (recession)


Minister for finance yesterday come out dey say Naija don dey comot from this economy wahala wey we dey so.
She talk this one for the end of the two-day National Council of Finance and Economic Development conference, wey happon yesterday September 28th.
she still say the way wey FG dey carry this mata show say Naija go soon come out from this wahala.

Read wetin she talk.
“We are already getting out of recession because of the actions the federal government is taking. If you are in a problem, the day you start to step towards progression, you are already getting out of it, we are getting out of it. We are investing more in capital than we have ever invested. We are sorting out infrastructure, we are stopping wastage and so the sign of recovery already there”


Previous
Next Post »

Featured Video