Graduate carry big banner enter traffic say im dey look for job





This graduate don comout say im dey look for job o, who get mek im giveam one.          





Im carry this im new style comout, so people go fit employam, after dey see this big placard. Omo this one na banner o.

Patrick Muthomi wey be kenyan graduate carry this big banner comeout so kenya people go giveam Joob ,as im enter traffic.
For the banner, im put im qualification im picture, names, contact number con write put say "Please Give Me a Job".

This kind system nayim dey raign now, as African graduates don dey carry Placards so dey go fit employ dem. 






Previous
Next Post »

Featured Video