Baba Nla wizkid pikin don graduate from Nursery 2 and im go enter Grade one.
wey be the mama enter IG today July 15, 2016 con post the picture of her pikin graduation
Read wetin she post
"I Bless God For Today!! For Making It Possible For Me To Witness This Beautiful Day.. Just Like Yesterday.. My Young King is a Graduand And I'm So So Proud Of Him. Grade 1 here we come #Thankful #ProudMum, "
Befor eh Baba Nla been say
Boluwatife no be im pikin say she no get belle, untill after two years wey him con finally accept him con dey show love toram
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
ConversionConversion EmoticonEmoticon