God nayim save this woman wey kidnappers for don kidnap.
Inside Bristow roundabout for Gboko area inside Benue state today Two kidnapper dey burn dey like say tommoro no dey.
Dey won be go kidnap one woman befor gragra and jaguda boys gbege dem, as dey one burn the third one policemen con show. in dey police custody now sha, God nayim savam. Im time never reach...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon