Red Devil gbege bank for Festac again



People don comeout dey talk about this arm ribbers wey dem dey call Red devil


Dey say this devil dem,  dey don dey disturb wella for Festac town.
Thank God say dey no kill anybody today as dey attack banks for 4th Avenue Festac this morning.
This na the second time this devil don dey thief for Festac.

Read people tweets





Previous
Next Post »

Featured Video