Seven people nayim die for fire gbege wey shele for won Orphanage
For Durban, South Africa today july 14th and 7 people nayim fire burn.
Dey never know wetin cause the fire sha. Robert McKenzie wey be the Spokesperson for the South Africa's Emergency Service EMS, say, im receive call about the fire for around 2.20am
Na from 4 years and 21 years people die for this fire gbege
Read wetin im talk
"Tragically seven people were killed, among them several children. Reports from the scene is that much of the building has been destroyed."
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army don save about 5,000 people wey Boko Haram carry On sunday Nigeria Army say dem don rescue about 5,000 people wey boko haram carryu waka for i
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
ConversionConversion EmoticonEmoticon