Eyah this family don really loss something, God know best sha.
Myanmar and im wife wey dey comot from Buddha Temple after dey go do prayer, nayim their 3 years old pikin con carry imself run go front enter street.
Before im mama go reach where im dey, moto don already clearam comot from ground, na this one con kill the small boy. As rescue team con talk after dey observe say the boy don die.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Step mama lock and starve 3 children inside room after their papa travel.One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their
ConversionConversion EmoticonEmoticon