Dey do eight Fidau prayer to honour Bukky Ajayi
Today July 13, 2016 dey honour the late veteran Nollywood actress,
Zainab Bukky Ajayi, as dey do Fidau prayer for her
Dey hole this fadau prayer for one mosque inside
Alausa Secretariat, Ikeja.
Na the NASFAT Muslim society, nayim organized this one
Plenty celebs come like
Hon Minister of Information, Lai Mohammed, Sola Sobowale, Dele Odule, Jide Kosoko, Jimoh Aliu, Tade Ogidan, Sola Kosoko, Keji Yusuf, Ngozi Nwosu, Bobo B, Kola Olaiya many many.
Bukky Ajayi na actress for inside Nollywood wey dem dey respect wella
Befor she die, dey honour her with Industry Merit Awards for march 5, 2016 for the fourth edition wey the Africa Magic Viewers Choice Awards do.
She die for 82 years for inside surulere for on the 6th of july dey con bury her for around 4pm that same day, Wednesday july 6th 2016.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Step mama lock and starve 3 children inside room after their papa travel.One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
ConversionConversion EmoticonEmoticon