One man threaten to kill Bisi Alimi
Bisi Alimi wey be Nigerian gay rights activist, don enter im Instagram page con put one picture of one young guy wey dey threatenam say im go callam. Danjuma nayim be the man name
Danjuma still threaten say im go kill Bisi Alimi family
Read wetin Bisi Alimi talk..
"This young man has for the past three months been threatening me with death. He has sent messages to my inbox, he has threatened to attack my family and has promised that if I ever visit Nigeria, he will make sure I get burnt alive.His latest comment on a picture I posted few weeks ago reads "Bastard gay.... Don't ever come to Nigeria... U will be burnt". I still don't know what will make a good looking, young and promising man, full of such intense hate. If anything happens to my family, @danjuma_tunde should be held accountable
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
ConversionConversion EmoticonEmoticon