Omo see this big python this guy kill won eat



Omo if you see this snake, if you say you no like to eat snake,  this one go mek you eat. 


One facebook user,  wey name na Emeka Okudo im enter FB post picture say im kill Python for Oron inside Akwa Ibom.

Dey cut the snake won useam do pepper soup.
Enjoymen things,  he con be as if mek i join dem.

See more pics



Previous
Next Post »

Featured Video