God nayim save Manchester City striker, Sergio Aguero as im enter serious moto accident on Thursday night where im for injure, but im Club ...
Read More
Showing posts with label football. Show all posts
Showing posts with label football. Show all posts
Lionel Messi don swear say im go end im football career for Barcelona FC.
Lionel Messi don yarn say, im go die for Barcelona FC, as to finish im football career. “It’s what I have always dreamt of and what I ...
Read More
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her.
Cristiano Ronaldo , don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape one woman, con pay the woman $375K , for ...
Read More
Naija people use footballer Admed Musa take eat morning food, after aproko come out say police arrest am for say im beat im wife.
Ahmed Musa , wey be Former Super Eagles assistant captain, and Leicester city club football player, nayim Naija people put for ground discus...
Read More

Marchester United fail to enter top 4 after dem get 1-1 drew with Bournemouth.
After one week wey Manchester United win the EFL cup, but God no dey there side this time, as dem miss to enter the top four, for England Pr...
Read More

Happiness nayim full Victor Moses face, after im extend im contract with Chelsea fc
Victor Moses don extend im contract, as im add more years to play for Chelsea Victor Moses, wey be Nigeria and Chelsea FC winger play...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)