32 years old Nigerian Actress, wey be Toyin Abraham ‘ don yarn say her new movie ‘Alakada Reloaded’ don break beta record as the funny movie...
Read More
Showing posts with label NewMovies. Show all posts
Showing posts with label NewMovies. Show all posts
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”
Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release the blockbuster “ Iyawo Adedigba ”. ...
Read More
Music Video: 2baba "African Queen" Remix
This 2Baba song ‘African Queen’ wey burst our head that year 2004, na song wey go still dey our heart and mind. And now, the music i...
Read More
Watch the Teaser Trailer of "CATCH ER" movie, wey feature Alexx Ekubo, and Gbenro Ajibade.
Catch.er na mek sense crime thriller wey Walter Taylaur produced and direct.. As he be, the movie never come out, this movie feature ...
Read More
Oscar nominations: "La La Land" lead with 14 nominations for the 2017 Oscar nominations.
Dem don release the 2017 Oscar nominations, and "La La Land" get 14 nominations La la land get 14 nominations, and na only ...
Read More
Watch the trailer "Rule Number two" wey features Walter Anga, Ruth Kadiri and more.
Watch this mek sense movie " Rule Number two " wey Henry Azukaobi Produce. This movie "Rule Number two" , dey yan ...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)