Watch the trailer "Rule Number two" wey features Walter Anga, Ruth Kadiri and more.



Watch this mek sense movie "Rule Number two" wey Henry Azukaobi Produce.


This movie "Rule Number two", dey yan about one husband wey dey eye another woman for backyard and im wife wey dey quick vex. on till, dey fall enter one game, wey dem no know the rule.

 Na Henry Azukaobi direct this film. while Benjamin Obi, Henry Azukaobi and Anthony Omoruyi produce am.

Actors and actress wey art the film na Ruth Kadiri, Williams Godwyn, Walter Anga and Josephine Iyanu.
watch the trailer here
 


Previous
Next Post »

Featured Video