President Muhammadu Buhari, don come out dey cry ontop the bombing, wey Naija Military Air Force mistakenly drop bomb for Rann, inside Borno State.
For this morning Naija military mistakenly drop bomb inside IDP camp for rann, Borno state, kill plenty people.
Read also:
Many die as Nigerian Military Jet Mistakenly Drops Bomb ontop IDP Camp for Borno.
For one statement wey the Special Adviser for Media and Publicity matter,
Femi Adesina read, im yarn say Buhari do eyah, ontop the family of the people wey die, con still pray mek the ones wey injure well wella.
The Presido still do eyah for the Borno State government.
Im promise say, FG go help the state, ontop this matter wey im call
“this regrettable operational mistake.”
Im say mek everybody melodown, as im pray for those wey die, souls to rest In peace.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
350 Imams don dey pray for presido Buhari to well sharpaly sharpaly, as im get serious health problems.Like 350 Imams don dey pray for President Muhammadu Buhari, so im go well quick, as im dey sick. Ne
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
ConversionConversion EmoticonEmoticon