PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday. ...
Read More
Showing posts with label KwekeQoutes. Show all posts
Showing posts with label KwekeQoutes. Show all posts
#KwekeQoutes "Live your life well, Even when person badmouth you, nobody go believe dem."
"Live your life well, Even when person badmouth you, nobody go believe dem." Dem say the way you dress, na the same way, ...
Read More
#KwekeQoutes "No stop to do your best because person no tell you Thank you"
"No stop to do your best, because person no tell you Thank you" Na better thing, if person hail you for wetin you dey do ...
Read More
#KwekeQuotes "We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever." Chuck Palahniuk.
"We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever." Chuck Palahniuk . We...
Read More
#KwekeQuotes "Your life fit be the Only Bible some People dey read, How you dey live your life?"
"Your life fit be the Only Bible some People dey read, How you dey live your life?" Everybody get im own life to live, th...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)